ALISHA - SIMKLEFF
Alisha give me love baby make I feel alright
E be like say baby girl, me and you fit to go shoprite
Take you play around pretty girl baby make we go chop rice
You say oh no no you no like to dey take from guys
Wanna show you love, baby make we go Dubai
Take anything you want, nothing wey I no fit buy
Shey make I sing for you abi make I play guitar
Gbedu wey dey burst brain, baby this is not a lullaby
Wanna take you down down to the place place where you want want, my pretty baby girl
Baby go low make you come slow make I solo, my pretty baby girl.
Wetin you want no dey think, this my love e too strong o
Alisha show me love, baby make I feel am ooo
Chorus:
This my love is so strong, you are the vibe in my song
Give me beat make I drop, my heavy punch like a bomb (2x)
Diva babe with your shape you go killi somebody
Call ambulance one man down, you don woundi somebody
Anywhere you dey go, baby make I gum body
Alisha give me that smile make coldi catchi my body
Wanna show you love, baby no do me strong thing o
If you no want "LSoundit" maybe make I go solo
This your body too hot, e dey cause goslow
And I go buy you anything, shey you go take coldstone o
Wanna take you down down to the place place where you want want, my pretty baby girl
Baby go low make you come slow make I solo, my pretty baby girl
Wetin you want make I buy, shey you go take goat meat o
Abi na pepper soup you want, make we take cat fish o
Chorus:
This my love is so strong, you are the vibd in my song